Download Video: Falz – One Trouser

Falz – One Trouser (Official Video)
- FalzTheBahdGuy
- DemolaLagos
- MC Lively
- Lateef Adedimeji
- ShodyTheTurnUpKing,
Road rage is often a comical occurrence in Lagos – Africa’s most populated city.
In ‘One Trouser’, Jimi – a seemingly wealthy, but aggressive character, is involved in a traffic accident with an okada.
The song details the hilarious situation, the conversations and thoughts of the parties involved, as well as observers at the fictional scene.
Download Video : Falz One Trouser
QUOTABLE LYRICS
Jimi dey vex he come dey shout (O ti ya were) For Marwa roundabout (Kilo wi)
Jimi wa motor, biggy biggy motor Jimi olowo, he just win the lotto So, He put a brand new Range on the titi But on that same day
Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop
One man reverse he commot him shirt
The fit e tough who go come to settle
Dem just dey para dem dey curse their self
Your mouth dey smell and sense you no get
Nobody near leave us to flex
Shey you want to test you go learn your lesson
Hold my shirt you want dey flex?
Who born you sef ?
Tell me who is mad now
Today today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down
Hold me oh hold me oh Hold me oh hold me oh I fit to Shey were gan for here (You never see anything) E for better make dem hold us oh E for better make dem hold us Somebody stop us maybe call police and try to report us Some people stop but dem just want focus
I no know say person fit kolo like this oh
(Baba yi ni were gan)
Na this person wey drive this Jeep oh
(Hey o ga o!)
Na when this Danfo dey commot my street oh
(Kurombe)
Wey he just take speed enter that Jeep oh
Yepa! He don buy market Instead to relax make he try quiet He want still dey show that he have madness He don’t know madness e pass madness (O ma shey o)
Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop

READ ALSO 👇


